“you cheated, i cheated too” from the Sad Romance album by CKay
Subscribe: http://bit.ly/SubscribetoCkay
Listen to “Sad Romance”: https://Ckay.lnk.to/Sad_Romance
Follow CKay On: Instagram: https://instagram.com/ckay_yo/ TikTok: https://www.tiktok.com/@ckay_yo Twitter: https://twitter.com/ckay_yo Facebook: https://www.facebook.com/ckayyo/
CKay - You Cheated, I Cheated Too - Lyrics
Chorus:
you cheated i cheated too you’re twisted, i’m twisted too you think sey you wicked i wicked too you dey use my heart dey catch your cruise make you catch your cruise make i catch my cruise make you catch your cruise make i catch my cruise nobody go lose
Verse 1:
i thought you were the one clearly i was wrong girl you do me strong thing girl you do me strong thing i thought you were on my team but you show me your true colour and i no like wetin i see
Chorus:
you cheated i cheated too you’re twisted, i’m twisted too you think sey you wicked i wicked too you dey use my heart dey catch your cruise make you catch your cruise make i catch my cruise make you catch your cruise make i catch my cruise nobody go lose
Outro:
this period make you know wetin you dey do oh no go dey do my baby my baby my baby because the same girl wey you dey carry for mind dem dey tah tah tah tah tah (you think sey you wicked, i wicked too) slap her nyash with disrespect kpah kpah kpah kpah you you dey there dey do my baby (you dey use my heart dey catch your cruise)