The official music video for Omah Lay's "Waist"
Listen to "Waist" OUT NOW: https://omahlay.lnk.to/waist
FOLLOW OMAH LAY: https://www.instagram.com/omah_lay/ https://twitter.com/Omah_Lay https://www.facebook.com/OfficialOmahLay https://www.tiktok.com/@omah_lay https://open.spotify.com/artist/5yOvAmpIR7hVxiS6Ls5DPO?si=PkzWcbzMTKCb-OEIhyHbRA https://music.apple.com/artist/omah-lay/1459319359
TEXT ME 💜 +1 917-810-3414
WAIST LYRICS:
Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist
Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist
Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist
One day for the thief Every other day for me I go smoke chimney Drink oshimiri Egigiji gigiji gigiji gigiji Yes o i put CBD E dey relax body Peace and harmony Go check my Money long oh money long oh money long oh hmm
Mili mili mili mili mi Wetin I dey use money for All of una no serious How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi How much for my lu Luis v socks 170 mili mili
Jesu chai o The dada wey dey my head oh Scatter my enemies Confuse them with little things
Jesu chai o I’m making wrong decisions Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist
Me i no dey gree play with my money the wey you collect it from me I want to romance your body Olokpa romance onye ohi Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma I will spray you in dollars Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o the dada wey dey my head oh Scatter my enemies confuse them with little things
Jesu chai o i’m making wrong decisions Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu Hahaha you’re crazy you know
#OmahLay #WaistOmahLay
