“Jamboree,” the last track recorded for The Evil Genius, finds Mr Eazi firmly settling into the “love section” of the album. Produced by Nigerian beatmaker Yung Willis, it evokes the now-classic ‘pon pon’ sound which defined afrobeats between 2016 and 2018. “The love section takes you through different stages of a relationship,” Mr Eazi says. “‘Jamboree’ takes you through that stage where you will do anything for her. You’re remembering the first time you saw her and told her you wanted to be with her. I’m using ‘Jamboree’ as a pet name, calling her ‘My Jamboree.”
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/TheEvilGenius
Lyrics
Zagawhat It’s your boy Eazi (ye)
I remember the day Wey I dey tell u sey we for dey U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan
I remember the day wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan
Oya baby Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me me I dey for you
Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper
When u dey para na prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery oo That na true ‘cause me I’m with you all the way That kind cruise
Oya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you
Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper
Follow Mr Eazi
Facebook: https://www.facebook.com/officialmrEaZi/ Twitter: https://twitter.com/mreazi SoundCloud: https://soundcloud.com/mreazi Instagram: https://www.instagram.com/mreazi Web: http://mreazi.com YouTube: http://smarturl.it/MrEaziYouTube
#MrEaziJamboree #theevilgenius #Tekno
