The full length Amapiano remix of Ckay's 'By Now' thats been making waves on Tik Tok.
Listen to 'Sad Romance' Remix EP : https://Ckay.lnk.to/Sad_RomanceAY
Follow CKay On: Facebook: https://www.facebook.com/ckayyo/ Twitter: https://twitter.com/ckay_yo Instagram: https://instagram.com/ckay_yo/ Subscribe to Youtube: Subscribe: http://bit.ly/SubscribetoCkay
CKayt - By Now (Lyrics)
Verse 1:
shimi shimi shimi ya shimi shimi ya shimi ya she no dey wear brazziere when she see me ya see me ya nobody wickeder than you shawty why you dey catch my cruise? i should be beside and inside you shawty
Pre-Chorus:
woah woah by now we suppose don ___ by now how you go dey tease me up till now eh up till now make i turn your body upside down make our neighbours hear the sound it’s me and you no one’s around ah no one’s around ah
Chorus:
Ra ra nobody go know Ra ra nobody go know
yoyo bitters the ting dey bitter like yoyo bitters when you’re not around me be like sey i dey for hospital
Verse 2:
I know what you like I know what you like I see it in your eyes but you too dey disguise no go slogodo are you a bad ____ or are you a cat fish? the story don dey long if i no pick your call it’s not my fault
Pre-Chorus:
woah woah by now we suppose don ___ by now how you go dey tease me up till now eh up till now make i turn your body upside down make our neighbours hear the sound it’s me and you no one’s around ah no one’s around ah
Chorus:
Ra ra nobody go know Ra ra nobody go know
yoyo bitters the ting dey bitter like yoyo bitters when you’re not around me e be like sey i dey for hospital
#bynow #bynowremix #ckay #sadromance