Stream Rush: https://ayrastarr.lnk.to/rush
Follow Ayra Starr Twitter: https://twitter.com/ayrastarr Facebook: https://www.facebook.com/starrayra Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/ TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/
Stream 19 & Dangerous Deluxe: https://ayrastarr.lnk.to/19NDangerous... Stream Sability: https://ayrastarr.lnk.to/sability
LYRICS
Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us If them dey run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch
E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us
Jofunmi Japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Ajeh Ajeh ajeh Can never take my cake away Ajeh You can’t count my grace I just dey my lane My lane
Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch
E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us
But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch
E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us
There's no dulling