“MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries. This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to a beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
Download & Stream Mumu: https://empawaafrica.lnk.to/DJNeptuneMumu
MuMu Viral Video Directed by - Director Peacock
Lyrics
Greatness!!! Sig Signal Pon deck DJ Neptune, Hit me
Oya romance me Feed me till I belle full Mo ni ko fa mo mi I’m your man and I’m your boo Order bills on me Because the pocket heavy too And I must shine my thirty-two when I see you
Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka
You self know say you bad You dey overtake I get sugar to give o Come and chop my cake oo Odo nothing to you Nobody do reach you Oya give me small No dey denge pose ahh eh
Critically, nobody fit do you like me Babe oya sit down pon it pon it Whine to the bass make you injure me Go in go in go in Na pop we dey pop we go get limit Babe you can sit down on my face I go give you time that you gave me
Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka
You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka
Greatness!!! DJ Neptune Joe, Joeboy pon deck Joeboy pon deck, Joe Joe Joe, Joeboy pon deck Joeboy pon deck Sounds Of Neptune
Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyofficial/ Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/ Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial YouTube: https://bit.ly/34vsXwG
#Joeboy #DjNeptune #Mumu